FreeDrYork.com

Burna Boy – Ye (Official Video)


The official video for Burna Boy’s “Ye” from the album ‘Outside’.

OUTSIDE available now!
Stream/Download: https://Atlantic.lnk.to/OutsideID

Subscribe for more official content from Burna Boy: https://Atlantic.lnk.to/BurnaBoySubscribe

Follow Burna Boy
http://facebook.com/Officialburnaboy
http://instagram.com/burnaboygram

The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.

#BurnaBoy #Ye #OfficialVideo #ArtistOnTheRise #YouTubeMusic #AOTR

50 Responses

  1. Once you look past the african part this is just an average song. It’s not bad I just think too many people like it for where it’s from rather than what it is.

  2. Ye ye ye ye ye ye ye oh

    Ye uhh Ye ye ye ye ye ye ye oh Dis one na gbedu wey dey ja pata Me I no get time I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja Big man wey no dey wear agbada

    Tell me, tell me My nigga, what’s it gon be? G Wagon, or the Bentley? D gyal dem, riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what’s it gon be? G Wagon, or the Bentley? D gyal dem, riding with me I no fit, die for nothing Ehhh Make you know say anything wey you do dem must commentate (I can’t come and kill myself) So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way (I can’t come and kill myself) Plenty plenty plenty suffer we we face Just to make sure money dey But my people dem go say I no wan pai I no wan die I no wan peme I wan enjoy I wan chop life I wan buy motor I wan build house I still wan turn up Tell me tell me My nigga, what’s it gon be? G Wagon, or the Bentley? D gyal dem, riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what’s it gon be? G Wagon, or the Bentley? D gyal dem, riding with me I no fit, die for nothing Different things dem happening Schemes and packaging Inna one night four shows I’m juggling Flow like the ocean my boat I’m paddling Shout out Shina Peller that’s my bro my family When it comes to money I dey concentrate Make I tell you straight you are not my mate If you be commisioner I be head of state But my people dem go say I no wan pai I no wan die I no wan peme I wan enjoy I wan chop life I wan buy motor I wan build house I still wan turn up Tell me tell me My nigga, what’s it gon be? G Wagon, or the Bentley? D gyal dem, riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what’s it gon be? G Wagon, or the Bentley? D gyal dem, riding with me I no fit, die for nothing Oluwa Burna Uhh. Ye ye ye oh Ye ye ye ye ye ye ye oh Uhh. Ye ye ye oh Ye ye ye ye ye ye ye oh Ye ye oh Ye ye oh Ye ye ye ye ye ye ye oh Ye uhh Ye ye ye ye ye ye ye oh

  3. Lyrics:
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye

    Ye Ye Ye Ye Ye Ye

    Ye Ye Ye Ye Ye Ye

    Ye Ye Ye Ye Ye Ye

    Ye Ye Ye Ye Ye Ye

    Ye Ye Ye Ye Ye Ye

  4. Lol you can tell me this song don’t unite people lmao my white girlfriend loves this song 😂 dancing like she from the Caribbean 😂😂😂 yeah yeah yeaaaa

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *